Posts

Showing posts from March 22, 2017

A LETTER TO MY OLD SCHOOL CLASS MATE.

Funny Enough he was my school Mate....Kids barely forget things... 1. To my class mates who pictured  me as a bad boy because I had a girlfriend, I hope you guys are now reverend fathers and sisters now. 2. To those who dey See me say I no serious because I no dey  carry first for class, I hope say na una dey  carry first for money now. 3. To those girls wey  like me wey no fit talk and come still dey form like say them no like me,  how una dey? 4. To those who dey  talk say one person no fit make ham because teachers like una pass us,  I hope say una  don make ham now o and I hope say na you and that teacher still dey run things now. 5. To those who dey always right my name say I sneak out, I hope say una  be DSS Now o. 6. To those who dey  always judge my matter just because I dey date martha sister, I hope say una be Lawyer Now o... Cause I hope seeing you guys has a judge someday. 7. To those who dey  envy me say I dey d...