A LETTER TO MY OLD SCHOOL CLASS MATE.
Funny Enough he was my school Mate....Kids barely forget things...
1. To my class mates who pictured me as a bad boy because I had a girlfriend, I hope you guys are now reverend fathers and sisters now.
2. To those who dey See me say I no serious because I no dey carry first for class, I hope say na una dey carry first for money now.
3. To those girls wey like me wey no fit talk and come still dey form like say them no like me, how una dey?
4. To those who dey talk say one person no fit make ham because teachers like una pass us, I hope say una don make ham now o and I hope say na you and that teacher still dey run things now.
5. To those who dey always right my name say I sneak out, I hope say una be DSS Now o.
6. To those who dey always judge my matter just because I dey date martha sister, I hope say una be Lawyer Now o... Cause I hope seeing you guys has a judge someday.
7. To those who dey envy me say I dey drive tinted car that time, I hope say una don see ham now say all na vanity.
8. To the girl wey I toast wey no gree and wey her friend con gree to dey friend me, how those that make you feel?
9. To my classmates who refused to tear
the middle of their higher Education notebook for
me to write a test, I hope you are still
using that
note.
10.To those who refused to open their notebook
for me to copy, I hope you are all working
at
chevron or Microsoft company now.
11. To class captains who always writes my
name as one of the noise makers in the
class
simply because my name is very easy to
spell, I
hope you are the chairman of your local government now!
12. To those seniors who seized my
belongings,
belt, necklaces, foot wears, etc, and
never returned them, hope you have obtained
the
highest rank in custom force!
13. To those who always collect the little
money my parents gives me and made me go
hungry
without pity, and those who always break
into
my locker and steal my belongings, hope
you have broke world bank now!
14. To those who maltreats me because I
was
too tender, and those who always refuse to fix me in school football matches because
you
think I cannot do it, I hope Chelsea or
Barcelona has
picked You!
15.To those who made a drawing on the
school
board, specifically Car, and asked me to
push it
(imagine pushing a drawn car?), I hope
you have designed an aircraft!
Comments