Talking Shit..
This is Hilarious
I dey go house this evening, naso my belle come dey sing"E_get as E_dey do me" I come enta that bush wey dey near maza maza bridge make i no how E_dey do am! As i PU-PU finish dey wear my trouser, everywia don dey DARK. I come talk 4 my mind say "Nawa oo, Fear dey catch me here oo!" Na so the shit wey i shit come reply me back! "NO leave me 4 here comot oo, Fear dey catch me 2 ooo! I PICKRACE.
Comments